Young Nigeria girls pictured smoking weed at a hotel in Delta State [photos]



Sapele Oghenek Facebook page posted these of young girls pictured smoking weeds at Peemos Hotel yesterday. According to their report, the girls are deeply involved in lesbianism, drugs and violence. Read below.

"Report enter studio say as we expose Tiana yesterday for her illicit acts,our studio record some small idiots,wey nor dey bath well,as dem gather for Peemos Hotel today dey smoke weed publicly and dey discuss Tiana (deir gang issue) and d one with white,wey her name na Rejoice, wey carry dread talk say,she go deal with Tafia on everyday thing,why the blue one wey be Lesbian partner to the one with white,wey her name na Sarah,and wey wear blue begin talk anyhow. As we speak this little girls don dey practice lesbianism and dey smoke and drink hard drugs to kill deir cells. We dey call on deir family members to carry them Sidon and borrow them sense before them go begin catch enemies for deir family head. Na who like Jail,dey find Tafia for street. Life na sense. Na deir pictures wey dem use take dey smoke and seduce deir selves dey attached to this post so."
 
Young Nigeria girls pictured smoking weed at a hotel in Delta State [photos]  Young Nigeria girls pictured smoking weed at a hotel in Delta State [photos] Reviewed by getitrightnigerians on 14:13:00 Rating: 5

No comments:

Take advantage of our blog traffic and promote your product to millions of viewers.

For advert placements and other Enquiries, kindly send us a mail at getitrightnigerians@gmail.com or call 08025707646, 07031338542

Visit the Play stores to Download our mobile app and stay up -to-date.

Powered by Blogger.